skits.ng
sabinus walked into a shop owned by Mark Angel and said i wan see you
Ok na me you dey see na Mark Angel replied
Wetin you want
Una Get Vitamin C ?
Mark Angel – No we nor get But we get The one Wey Better pass Vitamin C
Ok Wetin Better pass Vitamin C
We get Vitamin Eye !
These are Free skits you can use and turn into Real Skits !
Get more on ringroad.com.ng and on skits.ng !
